Panadol Lyrics - Mr Eazi | New Song 2024

Panadol Lyrics is a beautiful song sung by Mr Eazi and presented by the Mr Eazi Music label. The music for this captivating track Panadol has been given by Type -A, with heartfelt lyrics penned by Oluwatosin Oluwole Ajibade, Kelenna Agada Obim, Joshua Nkansah, Efeoghene Alloh.

 

Panadol Lyrics Mr Eazi


Panadol Song Details: 

Song: Panadol
Singer: Mr Eazi
Lyrics: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Kelenna Agada Obim, Joshua Nkansah, Efeoghene Alloh
Music: Type -A
Label: Mr Eazi

Panadol Lyrics 

My mouth e sweet 
But e no mean sey
I be liar o
Zagadat
That is to say 
I getti lamba o 
hmm
For the other room 
I getti power o 
Agidi agidi agidi agidi agidi
To set that waist on fire o
Fire o (fire o)
Ye 
Zagadat

After round one
Me i no dey take panadol
O tun gbe de o
Omoge 
o tun gbe de o 
After round one
Me i no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge 
Mo tun gbe de o 

Three Gbosa 
For the man 
Wey dey make him woman
Cum twice (cum twice)
Cum twice (cum twice)
In one night 
One Night (one night)
Make I chop your body
Make i make you feel one kind (one kind)
One kind
Open shop for my head
Baby 
Make i be your shoprite
Shoprite 
Zagadat

One bundle for your waist
After one round you go craze 
She no one lef my place 
She say she won 
Mtchew for my face
She say she won
Mtchew for my face 
Oya now 
One bundle for your waist
After one round you go craze 
She no one lef my place 
She say she won 
Mtchew for my face
She say she won
Mtchew for my face 
Zagadat

After round one
Me i no dey take panadol
o tun gbe de o
Omoge 
o tun gbe de o 
After round one
Me i no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge 
Mo tun gbe de o 

Three Gbosa 
For the man 
Wey dey make him woman
Cum twice (cum twice)
Cum twice (cum twice)
In one night (one night)
One Night (one night)
Make I chop your body
Make i make you feel one kind (one kind)
One Kind (one kind)
Open shop for my head
Baby make i be your shoprite 
Shoprite 
Zagadat 

Written by: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Kelenna Agada Obim, Joshua Nkansah, Efeoghene Alloh


Panadol Music Video

Powered by Blogger.
–>